English

Jaiye (Ihe Geme)

Jaiye (Ihe Geme) Lyrics By 2022. Best Song Jaiye (Ihe Geme) Lyrics in Hindi & English Originally Released on YouTube. Jaiye (Ihe Geme) Song Sung By Popular Singer P-Square,Jaiye (Ihe Geme) Full Song Lyrics By P-Square. We Offer Amazing Songs Lyrics Only on WoLyrics.com

Jaiye (Ihe Geme) Song P-Square Details

Vocal/Singer
YouTube video

Jaiye (Ihe Geme) Lyrics P-Square

P-SQUARE! …. Ok….Yeah iyahhh!
Na tin dey… Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ima nihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme!

CHORUS
So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na dey I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na dey I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …..ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

VERSE 1:
Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast… ge geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

CHORUS
So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na dey I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na dey I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …..ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

VERSE 2:
Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast… geh geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

CHORUS
So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na dey I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na dey I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ….Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme… Ihe geme eeh!
ihe geme… Ihe geme eeeh!

Check Also
Close
Back to top button