Call Jehova
Call Jehova Lyrics By 1Da Banton On 1da Banton Africa 2023. Best Hip Hop Song Call Jehova Lyrics in Hindi & English Originally Released on YouTube. Call Jehova Song Sung By Popular Singer 1Da Banton, Music Composed By 1da Banton, and Lyrics Of This Song Are Written By 1da Banton. Call Jehova Full Song Lyrics By 1Da Banton. We Offer Amazing Africa Songs Lyrics Only on WoLyrics.com
Call Jehova Song 1Da Banton Details
Vocal/Singer | 1Da Banton |
---|---|
Music Comsposer | 1da Banton |
Lyricist | 1da Banton |
Call Jehova Lyrics 1Da Banton
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si wo wo wo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
Small pikin wey no like to dey hear word, hear word
Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
John 3:16 tell me say make I dey fear God, fear God
Cos as the pastor dey preach
Everybody dey jalo, jalo
I say we dey call Jehovah o eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova eh
We dey call Jehova o
If you gеt problem no dey call me, call mе
I say make you call Jehova o eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call Jehova eh
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say no be gra gra na tactics
If you waka kuru-kere you go jam crisis
Oya cool down, cool down
Take am, take am jeje
I know say e been no easy o
Ten thousand turkey one kilo
Family people dey bill o
Say but we no go gree we go fight
We dey call Jehova eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova o eh
We dey call Jehova o
If you get problem no dey call me, call me
Say make you call Jehova eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call jehovah o eh
I say youʼre not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
Melody originalo melody
Original 1da banton deyaaaa