English

Country Side

Country Side Lyrics By , On Sarkodie 2023. Best Song Country Side Lyrics in Hindi & English Originally Released on YouTube. Country Side Song Sung By Popular Singer Black Sherif, Sarkodie, Music Composed By Sarkodie, and Lyrics Of This Song Are Written By Sarkodie. Country Side Full Song Lyrics By Black Sherif, Sarkodie. We Offer Amazing Songs Lyrics Only on WoLyrics.com

Country Side Details

Vocal/Singer ,
Music Comsposer Sarkodie
Lyricist Sarkodie
YouTube video

Country Side Lyrics Black Sherif, Sarkodie

I wish on, (whoa)
I wish on (yeah)
(We, we) we’re gone (you know what time is it?) We
We (yeah, let’s go)
I wish on (I wish on, whoa)
Can you hear this song? (This song, huh)
If you hear this song (this song), get your kicks on (kicks on)
No time, my bredda, we’re gone (we’re gone, yeah)
We’re gone (we’re gone)
You know (you know), yɛnni agorɔ no more (no more)
We no fit waste time ‘pon no pagan, brothers (no)
No more (no more)
Them go see we for country side (yeah)
E be there they go see we oh, oh
They go follow man dem go, oh (oh)
For country side
E be there they go see we oh, oh
Them go follow man dem go, oh
For country side (yeah)
E be there they go see we oh
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side (whoa)
E be there they go see we oh, oh
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side
Time no dey wait for nobody
Wote faako a, na wote w’adeɛ so, dey waste time
Everybody get ein own blessin’
Yɛakyekyɛ ama no aso obiara so
So, why dey hate mine? (Whoa)
By the time a moaniso bɛte mo
Na maduru amanɔne, ma Timberland na ɛbɔ me bassline (yes)
Mepɛ sɛ meyi mo ahi nti mekye me nkosua ahomakye a
I go chew am in the day time
Mefiri sɛ modɔ me, where the love at? (Naa)
Nti na mofrɛ me a, I no dey call back (whoa)
Afei na mahu sɛ, fame no be all that (yes)
Me ho kyere me pɛ, then everybody go fall back
So, when the good time comes
And the money pile up for the country side
E be there where them go see the paper we stack for the ride inside
They go see we for (yeah) country side (whoa)
E be there they go see we oh, oh (uh)
Them go follow man dem go, oh
For country side (for the country side)
E be there they go see we oh, oh
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side (come on)
E be there they go see we oh
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side (for the country side, country side)
E be there they go see we oh, oh (naa)
Them go follow man dem go oh (let’s go)
For country side
If I think about the place where I came from (huh)
And, all the things that I’ve been through
It’s kinda funny how you niggas wanna say some (whoa)
Sɛ biribi ara firi me nsa mu koraa a mensu (no)
‘Cause I started of broke (yes)
Ɔmo miaa me kɔn, buh the nigga don’t choke (naa)
Nobody for try me if you don’t want smoke (huh)
I know it’s hard buh I’m givin’ y’all hope (whoa)
When you feelin’ like the world is against you (yes)
And, your back against the wall
God is gonna send you an angel (yes)
Nyame ba biara go rise when you fall, so
Don’t stop (naa), stay strong (whoa)
E no be overnight, e go take long (huh)
When you go ten times down (yeah)
You go rise ten times up, sing along
I wish on (I wish on, whoa)
Can you hear this song? (This song, yeah)
If you hear this song (this song), get your kicks on (kicks on)
No time, my bredda, we’re gone (we’re gone)
We’re gone (we’re gone)
You know (you know), yɛnni agorɔ no more (no more)
We no fit waste time ‘pon no pagan, brothers (yes)
No more (no more, true that)
Them go see we for country side (for the country side)
E be there they go see we oh, oh
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side (for the country side, country side)
E be there they go see we oh, oh (you know what time is it?)
Them go follow man dem go, oh (now, oh)
For country side (whoa)
E be there they go see we oh (you know what time is it?)
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side (for the country side, country side)
E be there they go see we oh, oh (naa)
Them go follow man dem go, oh (oh)
For country side

Check Also
Close
Back to top button